Difference between revisions of "cut rope"
(→Naija) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
* Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do. | * Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do. | ||
| − | :* {{ux|dv| Na since when she be small pikin she don '''cut rope''' .|(NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting | + | :* {{ux|dv| Na since when she be small pikin she don '''cut rope''' .|(NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebelliously.)}} |
| − | :* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope'''? I dey talk you [[ma]] dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have respect.)}} | + | :* {{ux|dv| Sebi you don '''cut rope'''? I dey talk you [[ma]] dey answer me. You no con get respect again.|(NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have any respect for me.)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Revision as of 12:48, 13 June 2022
Naija
Etymology
From: cut and rope
Pronunciation
- kɔ́t rôp
Verb phrase
- Make person dey do anyhow like sey na only wetin e want do n aim e go dey do.
- Na since when she be small pikin she don cut rope . — (NSC_2021, Since when she was a little child she has been acting rebelliously.)
- Sebi you don cut rope? I dey talk you ma dey answer me. You no con get respect again. — (NSC_2021, You are out of control right? I am talking and you have the guts to reply back. You no longer have any respect for me.)
Related forms
Synonyms
Translation
- English: deviant, rebellious, out of control