Difference between revisions of "deve"
(→Noun) |
|||
| Line 13: | Line 13: | ||
#:* {{ux|dv| People don collect '''deve''' build house. |(NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)}} | #:* {{ux|dv| People don collect '''deve''' build house. |(NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)}} | ||
# Money wey people dey pay give person wey be oga for area. | # Money wey people dey pay give person wey be oga for area. | ||
| − | #: {{ux|dv| Before you start to do anyting for di [[garage]], first, you go go see oga pay di '''deve''. |(NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)}} | + | #: {{ux|dv| Before you start to do anyting for di [[garage]], first, you go go see oga pay di '''deve'''. |(NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)}} |
#:* {{ux|dv| You never chop, you want dey collect '''deve'''? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi.|(NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)}} | #:* {{ux|dv| You never chop, you want dey collect '''deve'''? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi.|(NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)}} | ||
Revision as of 21:42, 16 June 2022
Naija
Etymology
From: English development
Pronunciation
dɛ̀vɛ́
Noun
- Money wey community pipo dey collect for contractors dem hand make de fit work.
- Make una dey allow contractor dey work o, deve no follow for money wey government give dem. — (NSC_2021, You should allow contractors work, this levy is not part of what the government gives them money for.)
- People don collect deve build house. — (NSC-2021, People have collected levies and used it to build their houses.)
- Money wey people dey pay give person wey be oga for area.
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di deve. — (NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)
- You never chop, you want dey collect deve? Wetin pikin never reach chop fit give am jedijedi. — (NSC_2021, You haven't attained any stature and you want to start levying people? What a child is not old enough to eat can upset its stomach.)
- Before you start to do anyting for di garage, first, you go go see oga pay di deve. — (NSC_2021, Before you begin anything at the motor park, first of all, you need to see the boss here and pay some levies.)
Synonym
Translation
- English: levy