Difference between revisions of "dobale"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am. | |
− | :* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot. |(NSC_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}} | + | #:* {{ux|dv|I go go '''dobale''' for am make dem allow me comot.|(NSC_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)}} |
− | + | # Wetin man dey carry im friends go do when e want marry. | |
− | :* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos. |(NSC_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}} | + | #:* {{ux|dv|We go do '''dobale''' for im wedding for Lagos.|(NSC_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''prostrating in respect/obeisance'' | * English: ''prostrating in respect/obeisance'' |
Revision as of 15:24, 21 June 2022
Naija
Etymology
From: Yoruba dobale (prostrate).
Pronunciation
- dɔ̀bálɛ̀
Verb
- Make person lie face down for ground as person dey greet who senior am.
- Dobale for baba. — (Egbokhare_2021, Prostrate and greet father.)
- I no fit dobale give anybody. — (NSC_2021, I can't prostrate for anyone.)
Noun
- Make person lie down greet person wey senior am or wey pass am.
- I go go dobale for am make dem allow me comot. — (NSC_2021, I will go to him to prostrate, so that they'll let me go.)
- Wetin man dey carry im friends go do when e want marry.
- We go do dobale for im wedding for Lagos. — (NSC_2021, We went to perform the traditional wedding rites in Lagos.)
Translations
- English: prostrating in respect/obeisance