Difference between revisions of "earlymomo"

Line 16: Line 16:
 
[[morning]]
 
[[morning]]
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: '''dawn'''
+
* English: ''dawn''

Revision as of 07:55, 23 June 2022

Naija

Alternative Form

early momo

Etymology

  • From: English: early-morning

Pronunciation

ɛ́límɔ̄mɔ̄


Noun

  • Time for morning wey be sey e still be like night and sun never too comot.
  • If you want go dat babe side, earlymomo na im you go comot house because di place far.  — (NSC_2021, If you want to visit that lady, you'll have to leave the house very early in the morning because the place is quite far.)
  • Na earlymomo e dey make sense to go stream, because di water go clean dat time.  — (NSC_2021, It's better to go to the stream very early in the morning because that's when the water is clean.)

Related forms

morning

Translation

  • English: dawn