Difference between revisions of "gragra"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 18: | Line 18: | ||
# As person dey do wey be sey e no dey [[kulele]]. | # As person dey do wey be sey e no dey [[kulele]]. | ||
#:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}} | #:* {{ux|dv|No be sey you go dey do '''gragra'''. |(ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show|(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}} | + | #:* {{ux|dv| Dey dere dey do '''gragra'''. [[Kalampo]] go soon show. |(Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)}} |
# As person dey do [[yanga]]. | # As person dey do [[yanga]]. | ||
#:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}} | #:* {{ux|dv| If you want follow me comot come make we dey go, no dey do '''gragra'''. |(NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)}} | ||
Revision as of 02:30, 24 September 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba gìràgìrà (to be troublesome)
Pronunciation
- gràgrà
Adjective
- Make person no dey kulele.
- Dem wan do am gragra. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__80, They want to go about it impatiently.)
Noun
- As person dey do wey be sey e no dey kulele.
- No be sey you go dey do gragra. — (ABJ_INF_08_Impatience_DG__79, It is not all about being hasty.)
- Dey dere dey do gragra. Kalampo go soon show. — (Egbokhare_2021, Be causing trouble there, the police will soon come.)
- As person dey do yanga.
- If you want follow me comot come make we dey go, no dey do gragra. — (NSC_2021, If you want to go out me, come. Don't be proud.)
- No dey do gragra for me. I no send una. — (NSC_2021, Don't show-off. I don't care.)
Translations
- English: hurry, pride