Difference between revisions of "lowwaist"

m (EmekaFelixO moved page lowwaiste to lowwaist)
Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin person wear wey be sey dey touch im waist
+
* Wetin person wear wey be sey dey touch im waist.
 
:* {{ux|dv|Better pikin no go wear '''lowwaist'''. |(NSC_2021, Good kids don't wear clothes that no hang below the waist line.)}}
 
:* {{ux|dv|Better pikin no go wear '''lowwaist'''. |(NSC_2021, Good kids don't wear clothes that no hang below the waist line.)}}
 
:* {{ux|dv| Some kind top no no fine if you no wear '''lowwaist''' skirt follow am. |(NSC_2021, Some tops are not fine if you don't wear a skirt below your waist line.)}}
 
:* {{ux|dv| Some kind top no no fine if you no wear '''lowwaist''' skirt follow am. |(NSC_2021, Some tops are not fine if you don't wear a skirt below your waist line.)}}

Revision as of 01:14, 28 October 2022

Naija

Etymology

From English: low and waist

Pronunciation

  • lòwêst


Noun

  • Wetin person wear wey be sey dey touch im waist.
  • Better pikin no go wear lowwaist.  — (NSC_2021, Good kids don't wear clothes that no hang below the waist line.)
  • Some kind top no no fine if you no wear lowwaist skirt follow am.  — (NSC_2021, Some tops are not fine if you don't wear a skirt below your waist line.)


Translations

  • English: low waist