Difference between revisions of "management"

Line 17: Line 17:
 
#:* {{ux|dv|And di '''management''' of di club, de no dey happy at all, at all. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)}}
 
#:* {{ux|dv|And di '''management''' of di club, de no dey happy at all, at all. |(WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: "the act of coping", "management"
+
* English: "the act of coping, management"

Revision as of 02:04, 28 October 2022

Naija

Etymology

From English: management

Pronunciation

  • mánēdʒmɛ̀nt

Play Play

Noun

  1. Di way wey people dey try to dey manage.
    • Bread and coke no be better food, na management.  — (Egbokhare_2020, Bread and coke is not good food, it's barely manageable.)
    • Wetin man pikin go do? No be like sey we go fit begin pluck money for tree, na management we dey.  — (NSC_2021, What should a person do? We can't pluck money from trees. We are just trying to cope.)
  2. Di people wey dey run matter for place.
    • Sotay di girl con go meet management.  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__78, Until the lady went to meet the management.)
    • And di management of di club, de no dey happy at all, at all.  — (WAZL_01_Sports-Programme_DG__10, And the management of the club, they are not happy at all.)

Translations

  • English: "the act of coping, management"