Difference between revisions of "matching ground"

Line 14: Line 14:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
English: ''chicken legs''
+
English: ''cooked chicken feets''

Revision as of 03:38, 28 October 2022

Naija

Etymology

From English: matching and ground

Pronunciation

  • màtʃìŋgráùnd

Play Play

Noun

  • Leg of chicken wey de don cook.
  • Na matching ground I wan chop today.  — (Egbokhare, I want to eat cooked chicken feet.)
  • Na small small pikin dem de dey give matching ground chop.  — (NSC_2021, They give cooked chicken feet to chicken.)

Translations

English: cooked chicken feets