Difference between revisions of "mob"
(→Naija) |
|||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Car wey person buy | + | * Car wey person buy. |
:* {{ux|dv| Drive dat your '''mob''' well o. No just dey enter [[gallop]] anyhow |(Egbokhare_2020, Drive your new car well. Don't just enter potholes.)}} | :* {{ux|dv| Drive dat your '''mob''' well o. No just dey enter [[gallop]] anyhow |(Egbokhare_2020, Drive your new car well. Don't just enter potholes.)}} | ||
:* {{ux|dv| How many '''mob''' dat guy papa get? |(NSC_2021, How many cars does that man's father have?)}} | :* {{ux|dv| How many '''mob''' dat guy papa get? |(NSC_2021, How many cars does that man's father have?)}} | ||
Revision as of 13:39, 10 November 2022
Naija
Etymology
From English: mobility
Pronunciation
- môb
Noun
- Car wey person buy.
- Drive dat your mob well o. No just dey enter gallop anyhow — (Egbokhare_2020, Drive your new car well. Don't just enter potholes.)
- How many mob dat guy papa get? — (NSC_2021, How many cars does that man's father have?)
Translations
English: car