Difference between revisions of "choke"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
| Line 14: | Line 14: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Sey person press person or animal neck make e no fit breat. | # Sey person press person or animal neck make e no fit breat. | ||
| − | #:* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|E get person [[wey]] dey teach pipo how to fight even if person dey '''choke''' dem. |(There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))}} |
# Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish. | # Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish. | ||
#:* {{ux|dv|E get wetin fit '''choke''' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)}} | #:* {{ux|dv|E get wetin fit '''choke''' me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. |(NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)}} | ||
Revision as of 05:30, 11 November 2022
Naija
Etymology
From: English choke
Pronunciation
- tʃôk
Noun
- Small iron wey dey corner of generator wey de dey push go left and right before di engine go begin work.
- If person no use choke choke I-beta-pass-my-neighbour e no dey start lai lai. — (NSC_ 2021, If one does not choke up these low-cost generators the engine will definitely not kick-start.)
Verb
- Sey person press person or animal neck make e no fit breat.
- E get person wey dey teach pipo how to fight even if person dey choke dem. — (There is a person who is teaching people people how to escape from a choke hold.))
- Sey someting shock or surprise person well well or tire am finish.
- E get wetin fit choke me for Messi matter, no be sey e win Champions League again; make e win world cup first. — (NSC_ 2021, It would take more than Messi wining another Champions League crown to really impress me; maybe his winning the World Cup.)
Translation
- English: to choke someone, to be impressed by someone or something