Difference between revisions of "ntor"

Line 11: Line 11:
 
===Interjection===
 
===Interjection===
 
# Wetin de dey tell person wey be sey  bad ting wey do person good for am.
 
# Wetin de dey tell person wey be sey  bad ting wey do person good for am.
−
#:* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! '''Ntor''! |(NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)}}
+
#:* {{ux|dv| I no tell you? You no dey gree hear word! '''Ntor'''! |(NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)}}
 
#:* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |(NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)}}
 
#:* {{ux|dv| You don see as e dey be, shey? '''Ntor'''. |(NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)}}
−
# Wetin small small pikin dem de use to insult demself wey go pain di oder person. Dem go carry [[one]] one hand use darg [[eye]] come down con comot tongue for outside.
+
# Wetin small small pikin dem de use dey  yab anoder person . Dem go carry one one hand use drag  eye come down con comot tongue for outside.
−
#:* {{ux|dv| See as dis pikin dey cry say im broder do am '''ntorr'''.|(NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)}}
+
#:* {{ux|dv| See as dis pikin dey cry say im broder do am '''ntor'''.|(NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)}}
−
#:* {{ux|dv| As e fall for ground all of dem shout say '''ntorr'''.|(NSC_2021, When he fell on the fall, his friends told him it was good for him.)}}
+
#:* {{ux|dv| As e fall for ground all of dem shout say '''ntor'''.|(NSC_2021, As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)}}
−
 
 
−
 
 
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[sorry]]
 
* [[sorry]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''You deserve it'', ''good for you''
 
* English: ''You deserve it'', ''good for you''

Revision as of 02:30, 13 November 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • ńtɔ̀ɔ̂

Play Play

Interjection

  1. Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
    • I no tell you? You no dey gree hear word! Ntor!  — (NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
    • You don see as e dey be, shey? Ntor.  — (NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)
  2. Wetin small small pikin dem de use dey yab anoder person . Dem go carry one one hand use drag eye come down con comot tongue for outside.
    • See as dis pikin dey cry say im broder do am ntor.  — (NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
    • As e fall for ground all of dem shout say ntor.  — (NSC_2021, As he fell on the ground, all his friends shouted that it served him right.)

Antonym

Translation

  • English: You deserve it, good for you