Difference between revisions of "brokinplate"
(→Noun) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Any kind plate wey fit quick break if e fall for ground. | * Any kind plate wey fit quick break if e fall for ground. | ||
− | :* {{ux|dv|Easy o, na '''brokinplate''' you hold so o!| ( | + | :* {{ux|dv|Easy o, na '''brokinplate''' you hold so o!| (Be careful, those are ceramic plates you are holding!)}} |
− | :* {{ux|dv| Na only '''brokinplate''' de dey use serve am. |( | + | :* {{ux|dv| Na only '''brokinplate''' de dey use serve am. |(There only serve him/her with ceramic plates.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''ceramic plate'', ''glass plate'' | * English: ''ceramic plate'', ''glass plate'' |
Latest revision as of 18:22, 30 April 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From English break and plate
Pronunciation
- bròkìnplêt
Noun
- Any kind plate wey fit quick break if e fall for ground.
- Easy o, na brokinplate you hold so o! — (Be careful, those are ceramic plates you are holding!)
- Na only brokinplate de dey use serve am. — (There only serve him/her with ceramic plates.)
Translations
- English: ceramic plate, glass plate