Difference between revisions of "for"

 
Line 19: Line 19:
 
===Preposition===
 
===Preposition===
 
* Word wey person take dey talk about how someting dey.
 
* Word wey person take dey talk about how someting dey.
−
:* {{ux|dv| Put am '''for''' dere. |(NSC_2021, Put it there.)}}
+
:* {{ux|dv| Put am '''for''' dere. |(Put it there.)}}
−
:* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am '''for''' her head.|(NSC_2021, I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)}}
+
:* {{ux|dv| I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am '''for''' her head.|(I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)}}
−
:* {{ux|dv| Wetin you feel sey go happen '''for''' future if two of us sey make we reason oursef. |(NSC_2021, What do think will happen in the future if we decide to date each other.)}}
+
:* {{ux|dv| Wetin you feel sey go happen '''for''' future if two of us sey make we reason oursef. |(What do think will happen in the future if we decide to date each other.)}}
 
:* {{ux|dv|When sun shine, e shine '''for''' deir head. |(PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)}}
 
:* {{ux|dv|When sun shine, e shine '''for''' deir head. |(PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)}}
 
: {{ux|dv|You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play '''for''' Ayefele. |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)}}
 
: {{ux|dv|You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play '''for''' Ayefele. |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''in'', ''on'', ''at''
 
* English: ''in'', ''on'', ''at''

Latest revision as of 11:02, 31 May 2023

Naija

Etymology

From: English for

Pronunciation

  • fɔ̀

Play Play

Auxiliary

  • Make person don suppose do someting.
  • Ah im for pay.  — (ENU_21_Solomon-And-Kingsman_DG__38, Ah, he/she should have paid.)
  • E get some tins wey for don make Nigeria say dem no wan do again:  — (bbc__44555, Some things would have made Nigeria refuse to participate.)

Translations

  • English: should, would

Preposition

  • Word wey person take dey talk about how someting dey.
  • Put am for dere.  — (Put it there.)
  • I ask my mama where she want make I put am, she say make I keep am for her head.  — (I asked my mother where I should keep it, she said I should keep it on her head!)
  • Wetin you feel sey go happen for future if two of us sey make we reason oursef.  — (What do think will happen in the future if we decide to date each other.)
  • When sun shine, e shine for deir head.  — (PRT_10_Market_DG__44, When the sun shines, it shines on their head.)
You, as you don dey play di thing, na make you dey follow person like Ayefele up, and down meh una dey play, dey play for Ayefele.  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__187, You, as you have been playing the thing, it's for you to be moving with Ayefele's troupe so that you will be singing and dancing for Ayefele.)

Translations

  • English: in, on, at