Difference between revisions of "guardroom"
(→Noun) |
|||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Place where police and oder officers dey keep person wey don do bad ting. | * Place where police and oder officers dey keep person wey don do bad ting. | ||
− | :* {{ux|dv| Di soldier wey bin dey di illegal, de don carry am go gurardroom.|( | + | :* {{ux|dv| Di soldier wey bin dey di illegal, de don carry am go gurardroom.|(The soldier who has been on illegal duty has been sent to the guard room.)}} |
− | :* {{ux|dv| If police catch anyhow person dey misbehave, de fit carry am go [[cell]], but if police person go [[jonse]], na '''guardroom''' e go go. |( | + | :* {{ux|dv| If police catch anyhow person dey misbehave, de fit carry am go [[cell]], but if police person go [[jonse]], na '''guardroom''' e go go. |(If the police arrest someone for a wrongdoing, they may take them to the cell, but if a police officer misbehaves, he'll go to the guardroom.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Latest revision as of 16:43, 31 May 2023
Naija
Etymology
From English: guardroom
Pronunciation
- gàdrûm
Noun
- Place where police and oder officers dey keep person wey don do bad ting.
- Di soldier wey bin dey di illegal, de don carry am go gurardroom. — (The soldier who has been on illegal duty has been sent to the guard room.)
- If police catch anyhow person dey misbehave, de fit carry am go cell, but if police person go jonse, na guardroom e go go. — (If the police arrest someone for a wrongdoing, they may take them to the cell, but if a police officer misbehaves, he'll go to the guardroom.)
Synonyms
Translations
- English: cell