Difference between revisions of "mamito"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl. | * Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl. | ||
− | :* {{ux|dv| When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct '''mamito''' be dis nah. She [[set]] o.|( | + | :* {{ux|dv| When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct '''mamito''' be dis nah. She [[set]] o.|(When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)}} |
− | :* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |( | + | :* {{ux|dv| Landlord know sey im wife na '''mamito'''. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. |(The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
[[chikito]] | [[chikito]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''sugar mummy'', ''cougar'', ''mature lady'' | * English: ''sugar mummy'', ''cougar'', ''mature lady'' |
Latest revision as of 18:47, 3 June 2023
Naija
Etymology
- From English: mama and suffix -ito
Pronunciation
màmɪ́tò Play
Noun
- Woman wey don old small wey still fine wey dey do like young girl.
- When you tell me sey di woman wey you am dey talk na old woman na lie you lie o. Na correct mamito be dis nah. She set o. — (When you told me that the woman you were talking with is an elderly woman, you were lying. She is a mature beautiful lady.)
- Landlord know sey im wife na mamito. Why you tink sey e no dey like give man wey never marry house. — (The Landlord knows that his wife is still pretty even if she a bit elderly now. Why do you think he does not like to allow single men rent hs apartments?)
Antonym
Translation
- English: sugar mummy, cougar, mature lady