Difference between revisions of "shake body"
| Line 10: | Line 10: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
# Make person do someting wey go let anoder ting happen. | # Make person do someting wey go let anoder ting happen. | ||
| − | #:* {{ux|dv| We don dey wait am since, oga never even '''shake body''' o. |( | + | #:* {{ux|dv| We don dey wait am since, oga never even '''shake body''' o. |(We have been waiting for him since, the boss has not made any moves.)}} |
| − | #:* {{ux|dv| Which one be make I '''shake body''', you don pay? |( | + | #:* {{ux|dv| Which one be make I '''shake body''', you don pay? |( What do you mean by I should do something? Have you paid?)}} |
# Make person give person someting | # Make person give person someting | ||
| − | #:* {{ux|dv| You and dat officer go tay for here, just '''shake body''' make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today. |( | + | #:* {{ux|dv| You and dat officer go tay for here, just '''shake body''' make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today. |(You and that officer will spend a long time here, just give me something so you can leave. It seems you want to sleep on the road today.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''make moves'', ''give something'' | * English: ''make moves'', ''give something'' | ||
Latest revision as of 10:27, 5 June 2023
Naija
Etymology
- From: English shake and body
Pronunciation
ʃék bɔ̀dɪ́
Verb Phrase
- Make person do someting wey go let anoder ting happen.
- We don dey wait am since, oga never even shake body o. — (We have been waiting for him since, the boss has not made any moves.)
- Which one be make I shake body, you don pay? — ( What do you mean by I should do something? Have you paid?)
- Make person give person someting
- You and dat officer go tay for here, just shake body make you dey waka dey go. Be like you like sleep for dis road today. — (You and that officer will spend a long time here, just give me something so you can leave. It seems you want to sleep on the road today.)
Translation
- English: make moves, give something