Difference between revisions of "style style"
(→Naija) |
(→Adverb) |
||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
* Make person dey use sense to dey do someting. | * Make person dey use sense to dey do someting. | ||
| − | :* {{ux|dv| She dey use '''style style''' dey ask me if I don marry.|( | + | :* {{ux|dv| She dey use '''style style''' dey ask me if I don marry.|(She cleverly asked if I am married.)}} |
| − | :* {{ux|dv| My elder [[broder]] dey use '''style style''' dey comot go club for night.|( | + | :* {{ux|dv| My elder [[broder]] dey use '''style style''' dey comot go club for night.|(My elder brother cleverly leaves the house at night to go to night club.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''cleverly'', ''stylishly'' | * English: ''cleverly'', ''stylishly'' | ||
Revision as of 16:51, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English style
Pronunciation
- staǐ staǐ
Adverb
- Make person dey use sense to dey do someting.
- She dey use style style dey ask me if I don marry. — (She cleverly asked if I am married.)
- My elder broder dey use style style dey comot go club for night. — (My elder brother cleverly leaves the house at night to go to night club.)
Translations
- English: cleverly, stylishly