Difference between revisions of "teartear"

Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
 
* Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
:* {{ux|dv| Dat pikin don '''teartea'''r my certificate wey I put on top table.|(NSC_2021, That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat pikin don '''teartea'''r my certificate wey I put on top table.|(That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)}}
:* {{ux|dv| You dey complain sey de don '''teartear''' your heart, atleast you go fit see am sew. My heart wey de don use do peppersoup nko?|(NSC_2021, You are complaining that your heart has been torn in pieces, well, you may be able to sew it together. What of my heart that has been cooked in peppery sauce and eaten?)}}
+
:* {{ux|dv| You dey complain sey de don '''teartear''' your heart, atleast you go fit see am sew. My heart wey de don use do peppersoup nko?|(You are complaining that your heart has been torn in pieces, well, you may be able to sew it together. What of my heart that has been cooked in peppery sauce and eaten?)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[repair]]
 
* [[repair]]
Line 18: Line 18:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
 
* Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
:* {{ux|dv| No wear '''teartear''' cloth follow me o.|( NSC_2021, Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)}}
+
:* {{ux|dv| No wear '''teartear''' cloth follow me o.|(Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)}}
:* {{ux|dv| Na so so  '''teartear''' paper full di bag.|(NSC_2021, The bag is full of moth-eaten papers.)}}
+
:* {{ux|dv| Na so so  '''teartear''' paper full di bag.|(The bag is full of moth-eaten papers.)}}
 
====Antonym====
 
====Antonym====
 
* [[repair]]
 
* [[repair]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''shabby, tattered, moth-eaten''
 
* English: ''shabby, tattered, moth-eaten''

Revision as of 19:05, 5 June 2023

Naija

Etymology

  • From: English tear

Pronunciation

  • tɪȃtɪȃ

Play Play

Verb

  • Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
  • Dat pikin don teartear my certificate wey I put on top table.  — (That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)
  • You dey complain sey de don teartear your heart, atleast you go fit see am sew. My heart wey de don use do peppersoup nko?  — (You are complaining that your heart has been torn in pieces, well, you may be able to sew it together. What of my heart that has been cooked in peppery sauce and eaten?)

Antonym

Translation

  • English: torn

Adjective

  • Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
  • No wear teartear cloth follow me o.  — (Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)
  • Na so so teartear paper full di bag.  — (The bag is full of moth-eaten papers.)

Antonym

Translation

  • English: shabby, tattered, moth-eaten