Difference between revisions of "busybody"

Line 6: Line 6:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* bùsìbɔ̀dí
+
* bìzìbɔ̀dí
 
<sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-busybody.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-busybody.m.ogg</sm2>

Revision as of 18:42, 27 February 2024

Naija

Alternative Form

bizibodi, busybodi

Etymology

From: English busy and body

Pronunciation

  • bìzìbɔ̀dí

Play Play

Adjective

  • Sey person dey waka about dey talk matter when no concern am.
  • Di woman, na heavy busybody she be.  — (The woman is a terrible gossip.)
  • Di Days dem wey people tink sey na only women be busybody don pass. Plenty men dey now wey even sabi am pass women.  — (The days when women alone were thought to be gossips are over. Now, some men are worse gossips.)
  • Make we no enter disame moto wit dat busybody person oderwise everyting we talk go reach compound before we reach.  — (Let's not board the same bus with that gossip otherwise everything we say will be heard at home even before we get there.)

Synonyms

Translation

  • gossip