Difference between revisions of "pepper"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: English ''pepper'' | + | * From: English ''pepper'' |
+ | * biological name ''Piperaceae''. | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 13:11, 7 October 2020
Naija
Etymology
- From: English pepper
- biological name Piperaceae.
Pronunciation
- pɛ́pɛ̀
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 38
- Frequency rank in NSC treebank: 298
- Frequency in raw corpus: 185
- Frequency rank in raw corpus: 1390
Noun
- wetin person dey add to food to make am hot.
- Den I need pepper. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)
- Slice your pepper small, small. — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)
- If you pour your pepper, you stir. — (KAD_10_Egusi-Soup_MG__14, When you have poured in your pepper, stir it.)
- Jehovah go show Pharaoh pepper! — (jw__9561, __no translation__)
- If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper. — (bbc__4257, __no translation__)
- Because if you go use any oder kind of pepper, e fit no give you dat smell... — (NST_cleaned__35856, __no translation__)
- money
- If na to, if na to spend di pepper, Nigerian man dey spend am. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)
- I dey, I dey tear di pepper, I dey spend am. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money. I spend it.)
- As e dey hot, as e dey pepper, meh una just dey drop una mind. — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: spice food, money, tease
Verb
- when something dey pain person for body
- Di things wey e talk dey pepper me for body. — the things he said got me angry
- Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem. — (bbc__40852, __no translation__)
- E dey pepper me. — (BEN_32_I-Don-Tire-For-All-Dese-Boys_DG__100, It is paining me.)
- But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am. — (bbc__23713, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: be angry, disconcerting