Difference between revisions of "sharp"
| Line 16: | Line 16: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | #na type of | + | #na wen pesin sabi tings |
| + | #:* {{ux|dv|Tope na '''sharp''' guy. Egbokhare_2020.|Tope is an intelligent guy}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|Pikin wey '''sharp''' like razor need new tins to fit keep dia ginger. |(bbc__81349, A child that is as sharp as a razor needs new tings to remain tops_)}} | ||
| + | #na de type of way someting be like | ||
#:* {{ux|dv|'''Sharp''' sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. |(bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)}} | #:* {{ux|dv|'''Sharp''' sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. |(bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)}} | ||
#:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}} | #:* {{ux|dv|And so as a '''sharp''' bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. |(NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)}} | ||
| + | # na wen someting happen quick quick | ||
| + | #:* {{ux|dv|Dem release her '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__29441. They releaased her quickly)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|De club den hire Julen Lopetegui for replace before World Cup but de sack am '''sharp''' '''sharp'''. |(bbc__102133, __no translation__)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|And our warranty na '''sharp''', '''sharp''', |(NST_cleaned__4816, __no translation_)}} | ||
| + | #na wen pesin brain hot well well | ||
| + | #:* {{ux|dv|Swansea dey '''sharp''', discipline and hungry. |(bbc__6256, __)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|Students dem wey brain '''sharp''' sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit. |(bbc__92457, __)}} | ||
#:* {{ux|dv|Dem think say dis na foreign ting but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pikin dey '''sharp'''. |(bbc__9667. They think being intelligent is due to foreign things but research has shown that music lessons can make a child smart_)}} | #:* {{ux|dv|Dem think say dis na foreign ting but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pikin dey '''sharp'''. |(bbc__9667. They think being intelligent is due to foreign things but research has shown that music lessons can make a child smart_)}} | ||
| − | # | + | #na someting wey fit cut |
| − | na someting wey fit cut | + | #:* {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey '''sharp''', and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, __)} |
| − | #:* {{ux|dv| | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| − | *[[sharp sharp], [[sharpally]] | + | *[[sharp sharp]], [[sharpally]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
*[[brain]] | *[[brain]] | ||
| Line 31: | Line 41: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: smart | * English: smart | ||
| − | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
| + | #na manner wey someting take | ||
#:* {{ux|dv|About two nights ago, some mammy girls come to my house '''sharp''' one o'clock for night. |(bbc__129, __no translation__)}} | #:* {{ux|dv|About two nights ago, some mammy girls come to my house '''sharp''' one o'clock for night. |(bbc__129, __no translation__)}} | ||
#:* {{ux|dv|Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey '''sharp''', old people too dey benefit from am. |(bbc__59963, __no translation__)}} | #:* {{ux|dv|Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey '''sharp''', old people too dey benefit from am. |(bbc__59963, __no translation__)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv|Every mama and papa want dia | + | #:* {{ux|dv|Every mama and papa want dia pikin to dey '''sharp''', to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen. |(bbc__86391, __no translation__)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| Line 45: | Line 55: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: smart | * English: smart | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
Revision as of 15:37, 27 October 2020
Naija
Alternative forms
- sharp-sharp
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 17
- Frequency rank in NSC treebank: 523
- Frequency in raw corpus: 236
- Frequency rank in raw corpus: 1182
Adjective
- na wen pesin sabi tings
- Tope na sharp guy. Egbokhare_2020. — Tope is an intelligent guy
- Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. — (bbc__81349, A child that is as sharp as a razor needs new tings to remain tops_)
- na de type of way someting be like
- Sharp sand and granite dey list of materials and how much dem go chop to build bungalow for Eastern Nigeria. — (bbc_88231. Sharp sand and granite and the cost is on the list of materials needed to build a bungalow in the East.)
- And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
- na wen someting happen quick quick
- Dem release her sharp sharp. — (bbc__29441. They releaased her quickly)
- Di high score win on Saturday don make di Falcons enta semi-finals sharp sharp. — (bbc__35165, __the high number of scores by the Falcons shot them to semi final quickly__)
- De club den hire Julen Lopetegui for replace before World Cup but de sack am sharp sharp. — (bbc__102133, __no translation__)
- And our warranty na sharp, sharp, — (NST_cleaned__4816, __no translation_)
- na wen pesin brain hot well well
- Swansea dey sharp, discipline and hungry. — (bbc__6256, __)
- Students dem wey brain sharp sometimes dey need wetin dey more-challenging, extra support or di freedom to learn as dem fit. — (bbc__92457, __)
- Dem think say dis na foreign ting but sabi people don carry out research wey show say music lesson go make your pikin dey sharp. — (bbc__9667. They think being intelligent is due to foreign things but research has shown that music lessons can make a child smart_)
- na someting wey fit cut
- {{ux|dv|Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. |(bbc__81277, __)}
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart
Adverb
- na manner wey someting take
- About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night. — (bbc__129, __no translation__)
- Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am. — (bbc__59963, __no translation__)
- Every mama and papa want dia pikin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen. — (bbc__86391, __no translation__)
Related forms
[[sharp sharp], sharpally
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart