Difference between revisions of "pepperbodi"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | + | [[pepperbody]] | |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From English | + | From: English ''Pepper'' and ''body'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí |
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pepperbodi.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-pepperbodi.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-pepperbodi.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person wey be sey na small ting dey make quarrel | |
− | + | ** {{ux|dv| Short people eh, deir '''pepperbodi''' na die.|(NSC_Onwuegbuzia_2020, Short people, they are very troublesome.)}} | |
− | + | ** {{ux|dv| E get '''pepperbodi''', people no dey gree dey near am. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel. | ||
+ | ** {{ux|dv| Dem talk am sey na Osato pepperbodi na im make people no dey come im shop. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[katakata]] |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''troublesomeness'' |
Revision as of 16:37, 27 November 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English Pepper and body
Pronunciation
- pɛ̀pɛ̀bɔ̀dí
Noun
- Person wey be sey na small ting dey make quarrel
- Short people eh, deir pepperbodi na die. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Short people, they are very troublesome.)
- E get pepperbodi, people no dey gree dey near am. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, He/She is cantankerous, people don't like to be around them.)
Adjective
- Make e be sey na small ting dey make person dey quarrel.
- Dem talk am sey na Osato pepperbodi na im make people no dey come im shop. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, They said that Osato's troublesomeness is why people do not patronize him)
Synonyms
Translations
English: troublesomeness