fullcurrent
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English full and current
Pronunciation
- fúkɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Light wey Nepa dey give people wey dey as e suppose dey.
- Na fullcurrent dem bring so. — (Egbokhare_2020. They restored normal voltage,)
- Na fullcurrent NEPA people bring at last. — (NSC_Legbeti_2021. NEPA brought normal voltage at last.)
Antonyms
Translations
- English: Normal voltage