dowry
Naija
Etymology
From: English dowry
Pronunciation
- dáúrì
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 8
- Frequency rank in raw corpus: 8830
Noun
- Money wey de dey pay give woman family when de want marry am.
- Dem don pay im dowry? — (Egbokhare_2020, Have they paid her bride price?)
- As you dey ready marry so, keep dowry down. For dat area, de no get joy. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Ensure that you keep some money for the dowry. In that community, they are not very nice.)
Synonyms
Translations
- English: dowry