smallsmall
Naija
Etymology
From English: smallsmall
Pronunciation
- smɔ́smɔ̂
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 35692
Adverb
Sey person dey do someting jejely.
- Make we dey waka smallsmall dey go house — (Egbokhare_2021, Let us work slowly to the house.)
- Oga dey drive smallsmall abeg. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Driver please gently.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: slowly