jagaban
Naija
Etymology
- De get am from di Jagaban chieftancy title wey Emir of Borgu give Bola Tinubu (Former Governor of Lagos state).
Pronunciation
- jàgàbân
Definition
- Person wey be oga for group.
Noun
- Jagaban no go contest for president o. — NSC_Ajede_2020, Leader does not want to contest for presidency.
- Dara na jagaban for woman matter. — NSC_Ajede_2020, Dara is a philandra.
Synonyms
- leader
Translations
- English: a leader.