brokinplate
Naija
Alternative Form
Etymology
From English break and plate
Pronunciation
- bròkìnplêt
Noun
- Any kind plate wey fit quick break if e fall for ground.
- Take am easy cos na brokinplate you hold so o! — (Egbokhare_2020, Be careful, those are ceramic plates you are holding!)
- Na only brokinplate de dey use serve am. — (NSC_Onwuegbuzia-2021, There only serve him/her with ceramic plates.)
Translations
- English: ceramic plate, glass plate