babiala
Naija
Alternative forms
Etymology
- From: Hausa (common beggar)
Pronunciation
- bábjǎlà
Noun
- Na person wey dey beg for money waka.
- Abeg, I no dey like dey give babiala money. — (Egbokhare _2020. Please, I dislike giving beggars money.)
- babiala dem dey full everywhere for fridays. — (NSC_Legbeti_2021. You will find beggars everywhere.)
- I sory for dat babiala wey moto jam. — (NSC_Legbeti_2021. I felt sorry for that beggar hit by a car.)
- Na anybody wey dey beg for someting well well
- If you no work hard today, na babiala work you go do take feed yourself tomorrow. — (NSC_Legbeti_2021. If you do not work hard now, you will turn into a beggar in the future.)
- You too dey do babiala tinz. — (NSC_Legbeti_2021. You beg too much.)
Synonyms
Translations
- English: beggar.