bobo

Revision as of 02:24, 2 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology1

From: unknown

Pronunciation1

  • bɔ̀bɔ́

Play Play


Noun

  1. Young man wey still dey grow
    Di bobo fine.  — (NSC_2021, The young man is handsome.)
  2. Name wey de dey call man wey babe dey like.
    Dat your bobo make sense o!  — (NST_cleaned__1534, Your boyfriend is nice.)

Related forms

bobonice

Synonyms

  • English: lover, fiancé, boyfriend

Translations

  • English: young man

Etymology2

From: unknown

Pronunciation2

Noun