i.t.k

Revision as of 18:39, 2 October 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Alternative Forms

itk

Etymology

From : English alphabet I, T and K (Na di first letter wey dey I, too, know)

Pronunciation

  • áítǐkè

Play Play

Noun

  • Person wey dey behave like sey na im get sense/ sabi pass oder people.
  • Your i.t.k too much.  — Egbokhare_2020, Your know-all can be overbearing.)

Synonyms

Translations

  • English: know it all