which
Naija
Etymology
From: English which
Pronunciation
- wɪʧ
Pronoun
Word wey de dey use dey ask person question.
- Which players go play? — (bbc__99971, __no translation__)
- Which of your friend? — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__50, Which friend of yours ?)
- Which kain girls be dose ones? — (NST_cleaned__42569, __no translation__)
De dey use am dey talk about wetin concern someting.
- Google and Microsoft don already give dia own statement to tell people which of dia product get di problem. — (bbc__54630, __no translation__)
- {{ux|dv| E say I dey wonda which kain Nigeria dis pipo want make dia pikin return to. |(bbc__45220,)}
- I dey do electrician which de dey call onise ina. — (NST_cleaned__38758, I am an electrician which they call onise ina)
De dey use am dey talk about how someting fit be inside many many tings wey fit dey.
Pronoun
which: no definition -- Definition in Naija?
- Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__70, After which I came to Yaba Tech, for my HND.)
- Incoming invites go only dey active for 72 hours after which e go disappear. — (bbc__59877, __no translation__)
- which I know sey I go do very well too, na too journey of faith. — (NST_cleaned__38277, __no translation__)
- Here be some of di top expectations of Ghanaians which dem wan make di budget reflect — (bbc__55884, __no translation__)
- Den after which I come go Yaba Tech, go do my HND. — (NST_cleaned__34516, __no translation__)
- Police later re-arrest am after which he confess say he den other dey work. — (bbc__82518, __no translation__)
- Which kind people go enter Paradise? — (jw__45615, __no translation__)
- Which of Abraham pikin e want use—Isaac or Ishmael? — (jw__14031, __no translation__)
- Which people we carry for mind write some of our book dem? — (jw__15129, __no translation__)
- Which people God go bring come back to life as spirit for heaven? — (jw__45761, __no translation__)
- Which people e go train to dey lead for congregation? — (jw__511, __no translation__)
- Which kind person God dey hear im prayer?— Psalm 145:18, 19 . — (jw__45621, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- that 0.50 3460, anoder 0.48 349, oder 0.47 532, who 0.46 2485, this 0.46 6649, dat 0.45 9250, the 0.45 26920, den 0.45 2215, what 0.44 554
Antonyms
- that 0.50 3460, anoder 0.48 349, oder 0.47 532, who 0.46 2485, this 0.46 6649, dat 0.45 9250, the 0.45 26920, den 0.45 2215, what 0.44 554
Translations
- English: no definition