because
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English because
Pronunciation
- bɪkôs
Adverb
Word we de dey take show why someting be as e dey
- Because of what? (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__157, Because of what ? — (Why ?))
- All this people no come Matthew house just because of food. — (jw__30048, __no translation__)
- make dem no because of firewood, continue to dey lose trees. — (bbc__97445, __no translation__)
- E fit be because of the good thing wey dem do, or because dem get level pass us. — (jw__31514, __no translation__)
- Because of the way John dey talk and because e fine, e dey quick catch people eye. — (jw__3732, __no translation__)
- Na because of wetin? — (LAG_24_Focus-On-Your-Life_M__106, Why ?)
- or dem no see am or because of sickness im no fit gree or im just no wan gree sey make dem foster di pikin. — (hildrights__577, __no translation__)
- Because... and e will hold your stommy also. — (LAG_21_I-Like-Stout_MG__9, Because... and it will also keep your belly full.)
- Because, becuase you sef know we have been three in number for our section before. — (IBA_16_Drivers_DG__69, Because... because you also knew that we have been three in number in our section before.)
- Because ehn parents wey be sey, you born pikin, and somehow, somehow dem come do wetin? — (NST_cleaned__9663, __no translation__)
- Na so because that kind love dey deceive people. — (jw__10522, __no translation__)
- Na so because Matthew write many things about Joseph. — (jw__24297, __no translation__)
- INEC say di reason why dem change di date na because di first date wey dem been announce clash with Bayelsa State Annual Thanksgiving Day. — (bbc__57288, __no translation__)
- Ms Ogbu say e go too make sense if Vogue Africa fit happen because di kain tins wey di continent get to offer for di fashion industry boku. — (bbc__89184, __no translation__)
- Because of what, money. — (ONI_13_Current-Interests_DG__55, Because of what ? money.)
- Wheder I because of you circumcise Taju we go see. — (deuber__5657, __no translation__)
- Because sey deir friends dey encourage dem. — (IBA_03_Womanisers_MG__39, This is because their friends encourage them.)
- Because sey one man now, e don do ofofo, e don enter gbege for himsef, by himsef o, but sha dem dey fight for am o. — (IBA_33_News-Comments_MG__6, Because here's a man, he engaged in gossip and now he's in trouble, courtesy of he himself, but they are fighting on his behalf.)
Synonyms
Translations
- English: because