crawcraw
Naija
Alternative form
Etymology
From English: unkown
Pronunciation
- krɔ̀krɔ́
Noun
- Wetin dey comot for person skin wey dey scratch person.
- Crawcraw just full dat your pikin head. — (NSC_2020, Your son has scabies all over his head.)
- You get crawcraw for yansh. — (Egbokhare_2020, You have scabies on your buttocks.)
Translations
- English: scabies