bush fowl

Revision as of 16:02, 15 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: English bush and fowl

Pronunciation

  • bύʃ faû

Play Play

Noun

  • Hen wey de live for place wey grass de grow well well.
  • Na bush fowl dey sweet pass agric fowl.  — (NSC_2021, Spurfowl are tastier than broilers.)
  • I dey like egg wey bush fowl lay.  — (NSC_2021, I enjoy eating eggs laid by spurfowl.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: double-spurred spurfowl