teartear
Naija
Etymology
- From: English tear
Pronunciation
- tɪȃtɪȃ
Verb
- Make person or someting don tear or sey e get hole for body.
- Dat pikin don teartear my certificate wey I put on top table. — (NSC_2021, That child has torn my certificate to pieces that I kept on the table.)
- Di cloth don teartear finish. — (NSC_2021, The cloth is torn.)
Antonym
Translation
- English: torn
Adjective
- Sey someting don get hole inside sotay di ting no good again.
- No wear teartear cloth follow me o. — ( NSC_2021, Do not wear a shabby dress with the intention of accompanying me.)
- Na so so teartear paper full di bag. — (NSC_2021, The bag is full of moth-eaten papers.)
Antonym
Translation
- English: shabby, tattered, moth-eaten