ogberaga

Revision as of 12:03, 29 November 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Edo ogberaga

Pronunciation

  • ɔ̀gbɛ́ràgà


Noun

  • Wetin dem dey call woman wey im work na to dey doke men for money.
  • Dat babe na ogberaga shey you no know.  — (NSC_2021,That lady is a prostitute didn't you know?)
  • As I be Ogberaga no means say I no my left from right.  — (NSC_2021, The fact that I am a prostitute doesn't mean that I do not know my right from wrong.)

Synonyms

Translations

  • English: 'Prostitute