sake of sey

Revision as of 10:28, 13 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Conjunction)

Naija

Etymology

Pronunciation

Play Play


Conjunction

  • Word wey de dey join use talk about di reason why person dey yarn someting or do someting.
  • I no wan talk yesterday sake of sey I no want make my papa vex.  — (NSC-2021, I didn't utter any utterance in order not to offend my father.)
  • I no dey chop sake of sey you ma no dey chop other people food.  — (NSC_2021, I refuse to eat because you do not eat food prepared by other people.)

Related forms

Translations

  • English: in order to, because