ntor

Revision as of 13:23, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Interjection)

Naija

Alternative Form

ntorr

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

ńtɔ̀ɔ̂

Play

Interjection

  • Wetin de dey tell person wey be sey bad ting wey do person good for am.
  • I no tell you? You no dey gree hear word! 'Ntor!  — (NSC_2021, Didn't I tell you? You don't listen. You deserve it!)
  • You don see as e dey be, shey? Ntor.  — (NSC_2021, You have seen how things play out, right? You deserve it.)

Antonym

Translation

  • English: You deserve it