efiko

Revision as of 09:34, 5 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba efiwe

Pronunciation

  • ɛ̀fíkò

Play Play

Noun

  • Person wey like to dey read book wey con sabi book join.
  • Na only me be efiko for dat house. I no dey play with book.  — (I am the only bookworm in the family. I don’t joke with my studies.)
  • Efiko how far? You no dey go party again?  — (Bookworm how are you? Will you be attending the party?)

Antonym

Translation

  • English: bookworm