ogberaga

Revision as of 03:26, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Edo ogberaga

Pronunciation

  • ògbɛ́rágà

Play Play

Noun

  • Wetin dem dey call woman wey im work na to dey doke men for money.
  • Dat babe na ogberaga shey you no know.  — (That lady is a prostitute didn't you know?)
  • As I be Ogberaga no means say I no my left from right.  — (The fact that I am a prostitute doesn't mean that I do not know my right from wrong.)

Synonyms

Translations

  • English: prostitute