cashdown

Revision as of 09:19, 15 April 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cash and down

Pronunciation

  • káʃdàn

Play Play

Noun

  • Money wey person pay finish.
  • Di foodstuff wey you wan buy so, na cashdown o.  — (Egbokhare _2021, You have to make a full payment for the food stuff you want to buy.)
  • You don see person wey dey enter okada for credit? Na cashdown o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)

Antonyms

Translations

  • English: full payment