downbelow

Revision as of 14:32, 21 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English down and below

Pronunciation

  • dàúnbìlô

Play Play

Noun

  • Where woman take dey piss and take dey born pikin.
  • Di girl mama sey make im pikin wash im downbelow well well.  — (NSC_2021, The girl's mother asked her to wash her vagina properly.)


Translations

  • English: vagina