chop liver

Revision as of 19:14, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb Phrase)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: Naija chop and English liver

Pronunciation

t͡ʃɔ́p lɪ́và

Play Play

Verb Phrase

  • Make person no use fear do someting.
  • E no get wetin easy for dis life. Everyting wey you need do, you must chop liver take do am.  — (Noting is easy in this life. Everything you have to do, you will have to be bold!)
  • You dey follow your papa dey shout? E be like sey you don chop liver  — (You are in a shouting match with your father? It seems you are really bold now.)

Synonym

get mind

Translation

  • English: emboldened