catch cruise

Naija

Etymology

  • English: catch and cruise

Pronunciation

kát͡ʃ krûz


Play

Verb Phrase

  • Make people dey do someting wey be sey de no tink sey better ting go comot from am.
  • Dey with me, make we just dey catch cruise.  — (NSC_2021, Stay with me, let's just have a good time.)
  • Two of una talk sey na work una dey work, but una dey here dey catch cruise. Make Prof come catch una fess.  — (NSC_2021, The both of you said you are working, but you are just here fooling around. Wait for the professor to find out!)

Related forms

catch cruise

Synonym

bobo

Translation

  • English: joke around, banter, play