downbelow

Revision as of 20:56, 3 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English down and below

Pronunciation

  • dàúnbìlô

Play Play

Noun

  • Where woman take dey piss and take dey born pikin.
  • Di girl mama say make im pikin wash im downbelow well well.  — (NSC_2021, The girl's mother asked her to wash her vagina properly.)


Translations

  • English: vagina