adana
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- àdáná
Noun
Tin or aluminum bowl wey de dey take measure some kind food like rice and beans.
- I no like dis adana, e be like sey e get contour for inside. — NSC_2021, I do not like this measuring bowl; it seems it is dented inside.)
Translations
- English: measuring bowl that is made of tin