cashdown

Revision as of 18:10, 3 May 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cash and down

Pronunciation

  • káʃdàn

Play Play

Noun

  • Money wey person pay finish.
  • Di foodstuff wey you wan buy so, na cashdown o.  — (You have to make a full payment for the food stuff you want to buy.)
  • You don see person wey dey enter okada for credit? Na cashdown o.  —  (Have you seen a person board a motorcycle on credit? It's always full payment.)

Antonyms

Translations

  • English: full payment