kpalasa

Revision as of 13:00, 5 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: Unknown

Pronunciation

Kpálàsà Play Play

Noun

  • Someting wey don old wey no fine./Someting wey cheap.
  • Everybody get two phone now. One better phone and one kpalasa. Di kpalasa dey get torch and di battery dey last wellwell.  — (Everyone has two phones now. One good one and one not-so-good one. The not-so-good one has a torch, and the battery lasts well.)

Translation

  • English: not so good