manage

Naija

Alternative forms

  • prepare 0.68 514, repair 0.64 154, contribute 0.64 266, improve 0.63 287, fix 0.63 150, build 0.62 946, succeed 0.61 125, achieve 0.61 184, avoid 0.61 203

Etymology

Borrowed from English manage

Pronunciation

  • mánèdʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 16
  • Frequency rank in NSC treebank: 528
  • Frequency in raw corpus: 418
  • Frequency rank in raw corpus: 748

The word is used more orally than in written texts.


Verb

  1. Make person use someting small small make e no quick finish.
    • As di country be now, na manage everybody dey manage.  — (Egbokhare_2020, The way things are in the country, everyone is trying to survive.
    • Dat milk wey your papa buy, no be make una lick am like sey una be cat, manage am well well.  — (NSC_2021, The milk your father bought, you shouldn't finish it immediately like a cat would. Use it carefully.)
    But as for money to manage dis disaster...  — (bbc__21554, __no translation__)
  2. Make person use someting well.
    • How you dey take manage am?  — (KAD_05_Relationship-Discussion_DG__173, How do you manage it ?)
    • To di extent sef, even recently now sef, e get one of my friend wey don handle one of im site sef for me make I dey manage.  — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__90, So that that even recently, one of my friends handed one of his sites over for me to manage.)
    Wetin go help us fit manage our problem?  — (jw__42110, What can help us manage our problem.)


Related forms

manager


Translations

  • English: cope, manage