sabi
Naija
Etymology
From: Portuguese sabir
Pronunciation
- sàbí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 63
- Frequency rank in NSC treebank: 206
- Frequency in raw corpus: 1914
- Frequency rank in raw corpus: 199
Noun
- Make person know someting.
- I sabi cook well. — no translation
- Sabi Your Partner — (ja102__4316, __no translation__)
- E say I wan sabi am? — (ABJ_GWA_06_Ugo-Lifestory_MG__23, He asked if I wanted to learn it.)
- - (frequency:112)
- Na im sabi. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__37, It is his problem.)
- Na de sabi. — (BEN_33_School-Issues_DG__41, It is their business.)
- mark-obj (frequency:86)
- How to sabi fake news — (bbc__56634, __no translation__)
- E find people wey sabi the work. — (jw__6353, __no translation__)
- obl:arg (frequency:26)
- See wetin you suppose sabi about di dialogue. — (bbc__87579, __no translation__)
- things you need sabi for Brighton and Hove Albion — (bbc__102749, __no translation__)
- nsubj (frequency:24)
- You sabi. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__119, You know.)
- Na de sabi. — (NST_cleaned__4771, __no translation__)
- mark (frequency:19)
- Wetin pipo need to sabi — (bbc__99534, __no translation__)
- You know how many freshers wey you sabi, — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__336, Do you know how many freshers you know ?)
- ccomp (frequency:16)
- Di tins you suppose sabi about dis City title win — (bbc__38962, __no translation__)
- But how you go take sabi if your pikin dey gifted? — (bbc__22853, __no translation__)
- cc-obj (frequency:8)
- Learn their language and sabi their culture. — (jw__49374, __no translation__)
- I know sey na only Bible plus Jehovah spirit go fit help person change wetin dey im mind and sabi the truth wey dey Bible. — (jw__12437, __no translation__)
- aux-obj (frequency:6)
- After I come sabi am, I wan bin sabi Margi. — (NST_cleaned__23997, __no translation__)
- Hm for, I just dey start, I never, I never sabi French. — (KAN_03_My-Plans-For-The-Country_DG__87, Uhm, for... I'm just starting; I've not... I've not Known French.)
- dep (frequency:4)
- unisex?in case you wan sew cloth make you go give am make e help you sew sabi sew — (deuber__4540, __no translation__)
- Lagos, Lagos na one big area wey be sey no man fit know am finish o, no man fit sabi am finish at all. — (LAG_18_Lagos-Districts_M__3, Lagos, Lagos is one area which no man can actually know it all; no man can know it all at all. )
- dep-obj (frequency:3)
- But Yoruba we take sabi am wit. — (JOS_31_Psqaure-And-Efe_DG__136, But it is Yoruba that we know him with.)
- Anoda sabi person, Bongo Adi say im go like to see May help Nigeria recover all dey tiff-tiff money wey dey im kontri. — (bbc__15615, __no translation__)
- cc (frequency:2)
- Grace Kurah wey be board member of Nigeria Rugby football federation and sabi woman for women rugby don yarn say the Naija Ladies try wella for the Las Vegas women sevens wey dem go and where dem reach the quarterfinals. — (brila__769, __no translation__)
- O ga Buhari, wey tok dis word, inside one meeting, wey ein bin do with di leadership of di national assembly last night, inside wi presido villa, for Abuja, e con also add say, dis time na only dos wey de don test and sabi dia work proper-proper, na-im ein go put ontop di list of dos wey ein go nominate. — (ja102__5647, __no translation__)
- det (frequency:2)
- Although some pipo get some wahala with di programme, di sabi pipo wey bin release di mosquitoes, tok say dis tin, wey be di first for Africa, na very important step. — (bbc__14564, __no translation__)
- Eni don also deny say dem do anytin wrong, and tell BBC say dem doubt di sabi pipo wey Global Witness use, and say wetin di company write for dia report, na sometin dem fit sue dem for. — (bbc__47046, __no translation__)
- advmod (frequency:2)
- Once di guy come in, whether im dey play, im no sabi play, de no go keep am for bench like dat. — (ONI_13_Current-Interests_DG__42, Once the guy comes in, whether he plays or he does not no how to play, they will not keep him on the bench like that.)
- Today statue stand for where im fall to remind people of wetin happen dia, but no be everybody sabi so. — (bbc__94424, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- understand 0.72 1148, know 0.70 7861, tink 0.62 588, feel 0.58 1488, teach 0.57 1674, believe 0.57 1742, think 0.57 2296, wonda 0.54 76, see 0.54 9160
Antonyms
- understand 0.72 1148, know 0.70 7861, tink 0.62 588, feel 0.58 1488, teach 0.57 1674, believe 0.57 1742, think 0.57 2296, wonda 0.54 76, see 0.54 9160
Translations
- English: know, skilled